User Controls

  1. 1
  2. 2

Posts by Ebele Obasanjo

  1. Ebele Obasanjo Yung Blood
    For my country, this kin thing na pedophilia and e no dey okay to even dey discuss am. If you try touch that kind girl, them go chop off your hand. Abeg find Jesus Christ make e guide you. God go bless you.
  2. Ebele Obasanjo Yung Blood
    Originally posted by vindicktive vinny per hour or per day

    Na just small payment wey you go pay for front so I go fit start to do work for you. The price for my time go depend on how long the case go take and wetin I go do. Normally I charge only $80 per hour, e no too cost for person wey get my qualifications. I get JD for Harvard Law School and for University of Lagos, I also work as lawyer for Naija for 5 years before I comot come United States. I no sabi for which state 'kick' dey but the $1000 wey you give me go take care of my transport expenses and I fit use am apply for pro hac vice so I fit practice for their local court.
  3. Ebele Obasanjo Yung Blood
    Last night, I dream say Fela Kuti still dey alive, I come spend the whole night dey listen to hin sweet music for my dream. When I wake up, my face still dey wet with tears. E be like say I cry for my sleep sake of say hin music too sweet. I come waka with my mama for streets of my town, Warri, Fela music still dey play as e dey follow us around and e come set our spirit free. I love to dream well well.
  4. Ebele Obasanjo Yung Blood
    I go happy well well to represent you for court if you go fit pay me my money for front. My normal fee na $1000 US dollars. Thank you as you take think about this offer.
  5. Ebele Obasanjo Yung Blood
    Dem no dey put seasoning for their meat, dem no sabi how to do am! Na Scottish pipo "invent" deep frying but e no be until West African food come join dem for American South, na hin fried chicken come get spices and seasoning.

  1. 1
  2. 2
Jump to Top