User Controls

So if you aren't aware, the BBC has a site in West African Pidgin...

  1. #1
    https://www.bbc.com/pidgin

    This is absolutely fucking amazing.

    Di Catalan regional parliament don vote to declare independence and comot demself from Spain.

    Even as dis one dey happen, di Spanish government dey plan to impose direct rule.

    Spanish Prime Minister Mariano Rajoy don talk before say dem need to impose direct rule so dat "law, democracy, and stability" go return to di region.

    Di Catalan independence vote na 70-10 for dia parliament but opposition members no follow do di voting.

    Spain Prime Minister Mariano Rajoy don ask senators to stamp am for paper say make Madrid take direct rule over Catalonia, as di region dey say dem want independence.

    Im say im wan comot Catalan leader Carles Puigdemont, im vice-president and all regional ministers.

    As Mr Rajoy dey talk dis one, dem clap for am inside di senate, where im Partido Popular plenty pass.

    Early dis month, Catalonia bin do one vote wey some people no gree with…

    Di United Nations Secretary General Antonio Guterres get meeting with President Paul Biya of Cameroon for Friday on top di palava wey dey happen for di English-speaking region for di country.

    ''We go look wetin dey happen for di English-speaking community'', Guterres tell AFP tori people.

    After im don spend four days for Central African Republic (CAR), Guterres suppose comot there for 4.15pm dis evening.

    For Yaoundé, Cameroon capital city, im go spend four-hours do meeting with Biya before im continue journey go Paris.

    ''Na meeting wey l dey happy say e go happen,'' Guterres talk.

    Cameroon get French-speaking people wey plenty pass English-speaking people. Di polutation na like 22 million to 4 million.

    Di English-speaking region of Cameroon don dey complain tey-tey say dem dey suffer because di French-speaking region dey always chance dem.
  2. #2
    HTS highlight reel
    "All I need to do na to collect phone, call di direct line of our top commanders - but I no do am. I feel like say I siddon for hot frying pan."
    - Stanislav Petrov, man who saved the world from nuclear apocalypse (deceased)

    This is why nobody likes niggers.
    The following users say it would be alright if the author of this post didn't die in a fire!
  3. #3
    aldra JIDF Controlled Opposition
    I actually thought this was a joke feature the first time I saw it
  4. #4
    I just googled it and pidgin is actually a real thing...

    ... Fuck, somehow this feels kinda racist, no lie.
  5. #5
    It's not a 'real language,' and it is a joke feature. Pidgin is just an overarching name for dialects like you find in Hawaii and Africa and Jamaica. West Africans don't actually use that site to look up their news.
Jump to Top